Final baba nla – Wizkid January 6, 2022 Cassy Secular Music 0 Download Final baba nla by Wizkid . Ayodeji Ibrahim Balogun, known professionally as Wizkid, is a Nigerian singer and songwriter. He began recording music at the age of 11 and released a collaborative album with the Glorious Five, a group he and a couple of his church friends formed. listen to Wizkid songs free online here @ SOUNDOFNAIJA CLICK to PLAY/DOWNLOAD the song LYRICS Legendary beat le le legendary beat Legendary beat le le legendary beat I get girl for my yard wey get big big backa Wey dey make me feel amazing gal I get one wey dey give me things I need and I get one wey dey make me feel nice She slow, dats why I no fit leave am gal I get one wey dey want give me kiss and leave am and But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin’ wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh yeh All of di girls go do anytin for my love All of di boys go do anytin for di money Dem dey dance to my music, dem show me love Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me You know say I got one life, make I live am See I don try, hustle hustle for street, I no lie Now see me I don dey chop life eh But my gbedu is final, the girl dem like wear designer Wizzy baby kill di beat, I no dey tire Wen di gbedu drop for the club is final oh whoa My girl dey make me lose my mind eh I give am wat she need My girl dey make me lose my mind eh Another girl I no dey see But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh yeh Who’s got the key to my beemer I say who am I, di girls dem shuga Call me di girl dem shuga, no one badder, number one no one madder Say who’s gat di key to my limo I say who am I, di girl dem daada, call me di girl dem daada, I run everytin don dada ay But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh yeh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire https://files.soundof9ja.com/wp-content/uploads/2022/01/Final-Baba-Nla-Wizkid-SOUNDOFNAIJA.mp3 DOWNLOAD MP3 Related posts: Baba Nla – Larry Gaga ft Burna Boy 2baba D’Banj Baba Nla – Larry Gaaga ft. 2Baba x Burna Boy & D’Banj Kasa Final – 9ice Anam achi kwanu(final) – Kiss Daniel Heading for a Grammy (TK Final) – Skales The final say – Ada Ehi IDI NLA – Dagrin FT. LALA Oga Nla ft Pasuma & lil kesh – Olamide Agbara Nla – Tope Alabi Agbara Nla – Tope Alabi Agbara Nla – Tope Alabi Ojise Nla (Vol.16) – Yusuf Olatunji Baba – Dj Neptune ft Kizz Daniel Baba-for-the-Girls – Harrysong ft Kcee Baba Olowo – Kelly hansome Baba – Kiss Daniel Baba no regret – Klever Jay Baba Spender – koker ese baba – Korede Bello Baba Fela – Mr. Real Baba Hafusa – Reminisce Baba O- Seriki Sweet like Rihanna Ft 2 Baba- Shaydee Baba – Sina Rambo ft Olamide Thank you baba – Ken Erics Final baba nlaFinal baba nla - WizkidWizkid