Link up – Ycee ft. Reekado Banks January 6, 2022 Cassy Secular Music 0 Download Link up by Ycee ft. Reekado Banks. Oludemilade Martin Alejo, known professionally as Ycee, is a Nigerian rapper, singer and songwriter. He gained popularity after his single “Condo”, which features vocals by Patoranking, earned him two nominations at the 2015 Nigeria Entertainment Awards. listen to Ycee songs free online here @ SOUNDOFNAIJA CLICK to PLAY/DOWNLOAD the song LYRICS TINNY Entertainment baby Zah (zah) It’s your boy ycee Reeky baby o Tinny Supernatural flexing Bad girl them wanna link up Supernatural flexing Bad girl them wanna link up I say live life no stressing Bad girl them wanna link up To make it into my setting Bad girl you gotta switch up Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Say girl you know say Efombu la le le Efombu la le le Say girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Man dem from way back Ebi say the money for the maybach Abi out here getting ma paper To all the shodys wey dey form dis na payback Man if u say dat seen more bars than a jailer When i ball too much i turn player And only fine fine girls on the radar Ah, am sure All them girls wey dey think say they no go like me Omo baby no dey disturb If you form too much ama holla at your friends like Baby girl make you link up It’s on to the next if you don’t want a nigga like me No dey disturb Don’t get it twisted na my yarns make a shawtty wanna Supernatural flexing Bad girl them wanna link up Supernatural flexing Bad girl them wanna link up I say live life no stressing Bad girl them wanna link up To make it into my setting Bad girl you gotta switch up Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Say girl you know say Efombu la le le Efombu la le le Say girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Everybody wanna give me chance Back then they will never wanna give me dance I wanna drop that sound d.j bring it back And all the girls in the club get a biggie back oh Some dey give love some are hating I dey put some on a waiting And the fine girls wey wanna dating When they see a lot of deals that we negotiating now Ah, am sure All them girls wey dey think say they no go like me Omo baby no dey disturb If you form too much ama holla at your friends like Baby girl make you link up It’s on to the next if you don’t want a nigga like me No dey disturb Don’t get it twisted na my yarns make a shawtty wanna Supernatural flexing Bad girl them wanna link up Supernatural flexing Bad girl them wanna link up I say live life no stressing Bad girl them wanna link up To make it into my setting Bad girl you gotta switch up Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Say girl you know say Efombu la le le Efombu la le le Say girl you know say Bad man ja kpe kpe Bad man ja kpe kpe Bounce We getting the money we drinking some more In everywhere we go in everywhere we be You fuck up the commas and fuck up the club yeah Drink up life is a movie Better believe, we steady be getting the booty love Better believe, ogbeni you better believe yeah I do not smile when it comes to my money You better believe me yeah Maga downgrade As I dey see a lot of guys I’ve never seen another like me No be mistake And if you dance my tone You go tell why them like my p No be play play I go dey bang all of the girls wey dey on my p Malor downgrade oh https://files.soundof9ja.com/wp-content/uploads/2022/01/Link-Up-Ycee.mp3 DOWNLOAD MP3 Related posts: Link up – phyno ft m.i & burna boy Raise Your Hand – Reekado Banks Ft. Teni Pheelz Nonso – D’Prince ft. Reekado Banks SelenseĀ – Harrysong ft Kiss Daniel & Reekado Banks Jawon Laya – Illbliss ft Reekado Banks & Mr Eazi Level Yen – Klever Jay Ft Reekado Banks Craze – Oxlade ft Reekado Banks Dangote – Reekado Banks Koloba – Reekado Banks Ladies and gentlemen – Reekado Banks Hey stranger – Reekado Banks Kiss Me – Reekado Banks Oluwa ni remix – Reekado Banks ft. Sarkodie Problem – Reekado Banks Put In Pressure – Reekado Banks Change – Reekado Banks Baby oku – Reekado Banks Turn the lights on – Reekado Banks Rora – Reekado Banks Today – Reekado Banks Move – Reekado Banks Skit – Reekado Banks ft Kenny Blaq Standard – Reekado Banks Wonder – Skales ft Reekado Banks Omo Olomo – Reekado Banks Ft Wizkid Link upLink up - Ycee ft. Reekado BanksReekado BanksYcee