Oga – Yemi Alade January 7, 2022 Cassy Secular Music 0 Download Oga by Yemi Alade. Yemi Eberechi Alade is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress, and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. listen to Yemi Alade songs free online here @ SOUNDOFNAIJA CLICK to PLAY/DOWNLOAD the song LYRICS Ice Water Yemi Alade Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga As you see me I be oga no be package o As you see me dem dey call me chairman o And even if you follow me go my village dem dey feeling me oh oh oh As you see me for we side na big boys o Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las o we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no ni o turn around o No ni no ni oo oga ni mi o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga chairman Ahn ahn ahn oga Ahn ahn oga oga Obi m bi mo ebubedike ah lce water obi mo bi mo Happy yourself baby o Enjoy your life baby o Happy yourself baby o E sweet for this side baby o Wetin dey constant na enjoyment o Flexing abundance enjoyment o Very important enjoyment o Living your best life Everything stew everything nice Too much sauce you go fear spice Las las o we go dey alright Shey you wan bet make we roll dice No ni no ni o turn around o No ni no ni oo oga ni mi o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat As the credit e show na so we go dey bless up o Oga like dat Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o Oga like dat Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o Oga like dat The girl is always online but the data no dey runout o Oga like dat Ahn ahn ahn oga I be chairman Ahn ahn oga oga dem dey call be perfect o Ahn ahn ahn oga na me be graduate o Ahn ahn oga oga for the whole family Ahn ahn ahn oga I be pesin Ahn ahn oga oga dem dey call me baby o Ahn ahn ahn oga poor man with him best o Ahn ahn oga oga God still uplift https://files.soundof9ja.com/wp-content/uploads/2022/01/Oga-Yemi-Alade-SOUNDOFNAIJA.mp3 DOWNLOAD MP3 Related posts: Pepper Dem – DJ Spinall ft. Yemi Alade Shake – Yemi Alade ft. Duncan Mighty Remind You – Yemi Alade Sky scrapper – Yemi Alade Single & Searching – Yemi Alade Shekere – Yemi Alade ft Angelique Kidjo Tangerine – Yemi Alade ft Selebobo Sugar – Yemi Alade Yaji – Yemi Alade ft. Slimcase & Brainee Vibe – Yemi Alade Temperature – Yemi Alade ft Dil Tell everybody – Yemi Alade Bounce – Yemi Alade I like – Yemi Alade Money – Yemi Alade Intro – Yemi Alade ft Bovi I’m available – Yemi Alade Number 1 – Yemi Alade Oh my gosh – Yemi Alade King Koq (Interlude) – Yemi Alade Looking at me – Yemi Alade Mon lo – Yemi Alade Koffi anan (Freestyle) – Yemi Alade Celebrate – Joe El & Yemi Alade Deceive – Yemi Alade ft Rudeboy OgaOga - Yemi AladeYemi Alade