Oh my gosh – Yemi Alade January 7, 2022 Cassy Secular Music 0 Download Oh my gosh by Yemi Alade. Yemi Eberechi Alade is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress, and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. listen to Yemi Alade songs free online here @ SOUNDOFNAIJA CLICK to PLAY/DOWNLOAD the song LYRICS “Oh My Gosh” Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah Oh my gosh oh, Oh my gosh oh Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me I no go do you corner (corner, corner) Na you my true lover, (lover, lover) Whether winter or summer, (summer, summer) Baby me no go freaker, (freaker) Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face, (for you I’m a no go area) Love no dey them face, (eh no go area) What ?! Eh eh eh, am taken Oh noo, am taken Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh Oh my gosh ohh, eh am taken Baby you good, you good for me The only one for me oh, oh oh Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh Ah, if you say make I calm down, calm down If you say make I fire up, fire up If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off I no go do you corner (corner, corner) Na you my true lover, (lover, lover) Whether winter or summer, (summer, summer) Baby, me no go freaker, (freaker) Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face, (for you I’m no go area) Love no dey them face, (eh no go area) What! Eh eh eh, am taken Oh no, am taken Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh) Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh My Tomatoe Joss’, (joss), na wetin he dey call me, (Gosh) Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh) Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh Effyzzie yeah yeah yeah Coublon oh, e dey beat oh Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover Summer, summer https://files.soundof9ja.com/wp-content/uploads/2022/01/Oh-My-Gosh-Yemi-Alade-SOUNDOFNAIJA.mp3 DOWNLOAD MP3 Related posts: Pepper Dem – DJ Spinall ft. Yemi Alade NAWTi (Baddest Remix Ever) – Olu Maintain feat. Emma Nyra, Seyi Shay, Victoria Kimani, Cynthia Morgan & Yemi Alade Shake – Yemi Alade ft. Duncan Mighty Remind You – Yemi Alade Sky scrapper – Yemi Alade Single & Searching – Yemi Alade Shekere – Yemi Alade ft Angelique Kidjo Tangerine – Yemi Alade ft Selebobo Sugar – Yemi Alade Yaji – Yemi Alade ft. Slimcase & Brainee Vibe – Yemi Alade Temperature – Yemi Alade ft Dil Bounce – Yemi Alade I like – Yemi Alade Money – Yemi Alade Intro – Yemi Alade ft Bovi I’m available – Yemi Alade Number 1 – Yemi Alade Kissing – Yemi Alade King Koq (Interlude) – Yemi Alade Looking at me – Yemi Alade Mon lo – Yemi Alade Koffi anan (Freestyle) – Yemi Alade Celebrate – Joe El & Yemi Alade Deceive – Yemi Alade ft Rudeboy Oh my goshOh my gosh - Yemi AladeYemi Alade