Vex – Sarz ft Wande Coal January 6, 2022 Nnelove Secular Music 0 Download Vex by Sarz ft Wande Coal. Oluwatobi Wande Ojosipe, popularly known as Wande Coal, is a Nigerian singer and songwriter. Born on October 18, 1985 (age 36 years), Lagos Island, Lagos, Nigeria, Wande coal started singing in the teenage choir at his church. He got his first break in the Nigerian entertainment industry as a dancer. He got signed to Don Jazzy’s Mo’ Hits Records in 2006. . listen to Wande Coal songs free online here @ SOUNDOFNAIJA CLICK to PLAY/DOWNLOAD the song LYRICS If you sabi do the tin Wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex If dem like make dem vex if dem like make dem vex Shake am make dem vex if dem like make dem vex Cos they know wetin you get Do am make dem vex if dem like make dem vex If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex if dem like make dem vex Shake am bere ko Fi idi e jo fi idi e jo jo Shake am Fi idi e jo fi idi e jo Aunty Yewande Won tun ti de Won sako ju Won gbe le elo lo ba de Aunty Yetunde Won ni lati kekere Ni e ti ma n sako Ju gan elo lo ba de My name my name my name ah Everywhere dem dey call my name ah Lagos to America All of them dem dey kolomental Reaction is chemical Technical Everything scientifical Omo its mystical Ah magical Situation critical Choking on chronical I’m talking medical Don’t take it personal You know I’m the principal Principalities principalities They don’t want me to come to my riches It is obvious dat in reality Is dat me and you no get similarities And the difference between WC And all of dem me I get characteristics And you can check all of my demographics And you check am now based on logistics And you can check all of my statistics Never never don’t give a fuck about critics If dem like make dem vex if dem like make dem vex Shake am make dem vex if dem like make dem vex Cos they know wetin you get Do am make dem vex if dem like make dem vex If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex if dem like make dem vex Shake am bere ko Fi idi e jo fi idi e jo jo Shake am Fi idi e jo fi idi e jo Paki lo je amala lo je Paki lo je amala lo je Amala lo je to fi redi roboto Omo ale ki lo tun duro wo Ezekiah iwo lo ja apa eye ile Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe Tell me tell me wanna tell me ko kan mi Paki lo je amala lo je Paki lo je amala lo je Amala lo je to fi redi roboto Omo ale ki lo tun duro wo Nehemiah iwo lo ja apa eye ile Zachariah iwo lo ji igo Hennessy Ezekiah iwo lo ja apa eye ile Tell me tell me wanna tell me ko kan mi https://files.soundof9ja.com/wp-content/uploads/2022/01/Vex-Wande-Coal-SOUNDOFNAIJA.mp3 DOWNLOAD MP3 Related posts: No Fit Vex – Burna Boy Once again dey on dey vex me – Blaqbonez ft PsychoYP, Blaqbonez, Ace DJ Xquisite Shoutout Trap (Remix) – DJ Spinall ft. Wande Coal Wonderful – Larry Gaaga ft. Wande Coal & Sarkodie Intro – Wande Coal ft Seyi Law Iyawo Mi – Wande Coal Kpono – Wande Coal ft Wizkid Jelly – Wande Coal Kiss Your Hand – R2bees ft Wande Coal Outro – Wande Coal Plan B – Wande Coal Plenty Love – Wande Coal Wanted – Wande Coal Sexcellency Freestyle – Wande Coal The Kick – Wande Coal So Mi So – Wande Coal Ten Ten – Wande Coal Thats Whats Up – Wande Coal African Lady – Wande Coal Bumper to Bumper – Wande Coal Garri Dun [Freestyle] – Wande Coal Baby Hello – Wande Coal Ashimapeyin – Wande Coal Amorawa – Wande Coal ft Burna Boy Follow My Lead – Mr. P ft Wande Coal SarzSecular MusicVexVex - Sarz ft Wande CoalWande Coal